Davido captured on video enjoying boat ride with his alleged new girlfriend (Video)
A clip was uploaded by the popular Instagram blogger, Gistlover in which davido and his entourage could be seen having a swell time, and Ama as well enjoying herself.
Gistlover wrote:
“Swipe to see the said Ama girl with Davido and his crew, mind you they are not dating Na one of those girls wey Davido Dey use p do giveaway for and to think this girl likes atttention a lot she sha wan use David name trend.
After I posted this hint she begin Dey do everything wey go make bloggers notice her with Davido she is getting what she want now, and as for that comment on Sophia page, Davido is just using Sophia to spite chioma, Man loves Chioma but Chioma don go Dey with another guy for Dubai codedly hence David Anger, what a man can do a woman can do better Na.
David this matter Na 50 50 no Cheating you can’t be using baby to tie ladies down all in the name of Baby mama, Una see all these influencers Oran posting cars and shouting hardwork, hardwork kee una there, if I talk them go Dey shout fake gist, yen yen yen , He don clear now?? Na every. 4MARKET days David Dey change women. I come in peace oooo”
Watch the video below;
View this post on Instagram